I just see say ballot paper dey fly everywhere for Osun oh! Wishones?

OSUN DECIDES 2

So na so I hear say programmed ballot paper, programmed thumbprints and programmed vanishing ink sef, na him dey the papers wey dey flow left and right for Osun oh. Wishones my people?