Dis Jonathan Almajiri Education Commercial, na Almajiri make am for sure

I done laugh taya for this commercial. Who made such a funny, really stupid commercial? TAN must be an Almajiri group. Chai! Who fit cheat Hausa man, English or no turanchi. Who dey fool who?

Jonathan campaign peepus dey chop hin money big, big, dem no even trya at all, their production worse pass Almajiri own sef.

Watch make you comment>

DiarisGodo, dem no go kee me with laiughing