Chai! So Na CAN Presido Be Kingpin Gun Smuggler! DiaRisGodo!

First na Ihejirika, den na Pastor Ayo Oritsejafor and Israeli gangsta.

Wondas shall never end for this Naija oh!

 

Ayo_oritsejafor

Peson go tink say him done see am finish, the next day the one wey peson go see go dwarf the oda day own. This time we have seen it all.

Ayo! Ayo! Ayo! How many times I call you, Pastor? The anointed shall not bomb oh!

Wishones you dey do dey send gangsta with suitcase of $10 milla?

Na war?

Reno-book-signing3