No be me, na Richie Abj talk am: An American doctor says, “Medicine in my country is so advanced that we can take a kidney out of one man, put it in another and have him looking for work in six weeks!” A British doctor says, “That is nothing, we can take a lung out […]
Na serious matta oh! More defensive Ebola greetings just dey flow See our dear Governor Obaino and his dep. Wishones Ebola?
I just dey see all this yeye wey dem day make for PDP and Ekiti peepus. Say dem too like rice to fill bele go toilet. I nor gree oh, I nor fit take am. My Ekiti peepus, come defend unna sef oh, na so e be? Wishones? See as Ekiti peepus bin line up […]
Governors sef done join oh! See Gov Obiano and Deputy Gov Madumere doing the Ebola-shake I done laugh die. How unna check am?
— Dem say dis salt water baff na only hypatenshon he go cause oh. My people, wishones we go do now for this Ebola? How you dey plan to do to prevent am, please share…
Make una see the two men wey dey follow INEC work for Police station. Dem catch them this morning when dem dey carry wetin dem go use vote go another place. Dem confess say na Chief Francis Fadahunsi wey be oga for PDP dem dey work for. Oga Minisita Jelili Adesiyan, wey dey in charge […]
So na so I hear say programmed ballot paper, programmed thumbprints and programmed vanishing ink sef, na him dey the papers wey dey flow left and right for Osun oh. Wishones my people?