Una remember the tory of the Pastor wey tell him members make dem eat grass during service? Yes. Him name na still the Pastor Lesego. In the picture above, he dey step and march church members all in the name of deliverance. Wishones? Abeg all Christain faithfuls, make you na talk if this should […]
Former Aviation Minister, Stella Oduah spent billions to make this happen. She even illegally buy two BMW bullet proof cars and President Jonathan talk say she no get case to answer. Stella Oduah, we hear sayyou wan go for Senate for 2015. My people, shey na like this we go dey? Shey na di Jonathan […]
Our oga for Defence, Air Force and Navy them don arrive State House, Abuja for Security Council Meeting. Shey na dis our oga for military wey no fit hold their umbrellas wan defend us? Wishones Nigerians?
Make una see the two men wey dey follow INEC work for Police station. Dem catch them this morning when dem dey carry wetin dem go use vote go another place. Dem confess say na Chief Francis Fadahunsi wey be oga for PDP dem dey work for. Oga Minisita Jelili Adesiyan, wey dey in charge […]