Dem say Osun peepus nor like rice? Ekiti peeps, unna nor go defend unnasef. Wishones?

I just dey see all this yeye wey dem day make for PDP and Ekiti peepus. Say dem too like rice to fill bele go toilet. I nor gree oh, I nor fit take am. My Ekiti peepus, come defend unna sef oh, na so e be? Wishones?

peuf_20140809_73_1407605897081_s

fayose rice

See as Ekiti peepus bin line up for collect rice dat time

fayose rice 2

Dem say di peepus of Osun no like oil sef? Whishones?

omisore

No rice, no oil? Unna different for Osun oh. Wetin unna dey chop?

Peson say Osun peepus collect di rice but vote with their brain. Na true?