Governors sef done join oh! See Gov Obiano and Deputy Gov Madumere doing the Ebola-shake I done laugh die. How unna check am?
— Dem say dis salt water baff na only hypatenshon he go cause oh. My people, wishones we go do now for this Ebola? How you dey plan to do to prevent am, please share…
So na so I hear say programmed ballot paper, programmed thumbprints and programmed vanishing ink sef, na him dey the papers wey dey flow left and right for Osun oh. Wishones my people?